Wizkid - Diamonds Lyrics

Paroles Originale de la Chanson “Diamonds par Wizkid”

[Intro]
Psycho music…
Yh man!

[Verse 1]
Diamonds on my ring, diamonds on my pinky
I dey wait for the kele wey go come and play play (Oloun)
You know big wiz yeah my life so crazy
I be repping for the ghetto long time e don tey
Yeah man dey grind here for days
What I dey feel wahchu feel not the same
Eh ehn
My man have seen better days
So many things I been take for the pain

[Pre-Chorus]
Yeah I fit tell you many things but I say nothing
Say this life naso e be, brother what go be go be
Gan gan
I fit tell you why I live so dangerously
Men dey go through things for real
But we dey sure we go see better days (Yeah yeah)

[Chorus]
Stand wella!
And I get the gbedu wey dey make dem
Bounce wella make I dey do things wey go
Make my mind wella
Bad boy wizzy no dey follow no fella
Got a couple ladies I fit call any weather
And we no come to dey waste time
Po po di po hear the music dance wenna
Diamonds no dey force e self to shine wenna
Stay pon my Js ah
Yeah yeah!

[Verse 2]
Pretty please miss me with the bull shit
Mr Big Wiz Mr Bigman no one test
Mr Louis V. sipping 42 with 20 girls
Gbemi trabaye je’ka se
Mio le shalaye life na holiday
Big Kala we been tough from the jump e don tey
My brother don’t play nothing we no face

[Pre-Chorus]
Yeah I fit tell you many things but I say nothing
Say this life naso e be, brother what go be go be
Gan gan
I fit tell you why I live so dangerously
Men dey go through things for real
But we dey sure we go see better days (Yeah yeah)

[Chorus]
Stand wella!
And I get the gbedu wey dey make dem
Bounce wella make I dey do things wey go
Make my mind wella
Bad boy wizzy no dey follow no fella
Got a couple ladies I fit call any weather
And we no come to dey waste time
Po po di po hear the music dance wenna
Diamonds no dey force e self to shine wenna
Stay pon my Js ah
Yeah yeah!

Traduction en Français de la Chanson “Diamonds par Wizkid”

[Intro]
Musique psychopathe…
Ouais mec !

[Couplet 1]
Des diamants sur ma bague, des diamants sur mon petit doigt
J’attends le kele pour aller jouer et jouer (Oloun)
Tu connais un grand sorcier, ouais, ma vie est tellement folle
Je représente le ghetto depuis longtemps et je ne les ai pas
Ouais mec, ils travaillent ici pendant des jours
Ce que je ressens n’est pas la même chose
Eh eh
Mon homme a connu des jours meilleurs
Tant de choses que j’ai prises pour la douleur

[Pré-refrain]
Ouais, je pourrais te dire beaucoup de choses mais je ne dis rien
Dis cette vie naso e be, frère, qu’est-ce qui va être, va être
Gan Gan
Je peux te dire pourquoi je vis si dangereusement
Les hommes vivent des choses pour de vrai
Mais nous sommes sûrs d’aller voir des jours meilleurs (Ouais ouais)

[Refrain]
Tenez-vous bien !
Et je reçois le gbedu qu’ils font
Rebondissez bien pour que je fasse les choses que nous allons
Décide-moi bien
Le mauvais garçon Wizzy ne suit aucun gars.
J’ai quelques dames que je peux appeler par tous les temps
Et nous ne venons pas pour perdre du temps
Po po di po entends la musique danse wenna
Les diamants ne nous obligent pas à briller quand nous sommes
Reste sur mes Js ah
Yeah Yeah!

[Couplet 2]
Jolie, s’il te plaît, je me manque avec ces conneries
Mr Big Wiz Mr Bigman personne ne teste
M. Louis V. en sirotant 42 avec 20 filles
Gbemi trabaye je’ka se
Mio le shalaye vie en vacances
Big Kala, nous avons été durs dès le saut et ne tey
Mon frère ne joue à rien, nous n’avons pas de visage

[Pré-refrain]
Ouais, je pourrais te dire beaucoup de choses mais je ne dis rien
Dis cette vie naso e be, frère, qu’est-ce qui va être, va être
Gan Gan
Je peux te dire pourquoi je vis si dangereusement
Les hommes vivent des choses pour de vrai
Mais nous sommes sûrs d’aller voir des jours meilleurs (Ouais ouais)

[Refrain]
Tenez-vous bien !
Et je reçois le gbedu qu’ils font
Rebondissez bien pour que je fasse les choses que nous allons
Décide-moi bien
Le mauvais garçon Wizzy ne suit aucun gars.
J’ai quelques dames que je peux appeler par tous les temps
Et nous ne venons pas pour perdre du temps
Po po di po entends la musique danse wenna
Les diamants ne nous obligent pas à briller quand nous sommes
Reste sur mes Js ah
Yeah Yeah!

Was this article helpful?