PAROLES

[Intro]
(Ehe) Ko juba, ko juba
(Ehe) Ko juba, ko juba
(Ah) Ko juba, ko juba
(Ehe) Ko juba, ko juba (Ah)

[Verse 1]
Your body go rest o
Papa tell pikin o
Your body go rest o
Your body go rest o
Your tongue go confess o
Your head did go correct o
You no go forget o
Shey, you get the concept

[Chorus]
Dem no dey tell person (Ja Ara é, Ja Ara é)
You go learn your own lesson (Ja Ara é, Ja Ara é)
Everybody keep on searching (Ja Ara é, Ja Ara é)
For miraculous blessings (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é)
You go bow for Lagos too (Ja Ara é)
If you no know yourself, you go lost too (Ja Ara é, Ja Ara é)
If you get the money, you be bros, you (Ja Ara é, Ja Ara é)
Omo nobody holy no apostles, no (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é)

[Verse 2]
Your body go rest o (Kuro nbe)
Papa tell pikin o (Eh, eh)
Your body go rest o (Sukuru ge ge ge)
Your body go rest o (Eh)
Your tongue go confess o (Sonu)
Your head did go correct o
You no go forget o
Shey, you get the concept
Dem go tell you
Watch out when you go
Watch out pon de road
Watch out for dem hyenas
Watch out when you go
Watch out pon de road
Watch out
Look around in all the places you go to
Stand your ground and stay solid like Ogun
Watch your back and just do what you supposed to
Take care of family and people you’re close to

[Chorus]
Dem no dey tell person (Ja Ara é, Ja Ara é)
You go learn your own lesson (Ja Ara é, Ja Ara é)
Everybody keep on searching (Ja Ara é, Ja Ara é)
For miraculous blessings (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é)
You go bow for Lagos too (Ja Ara é)
If you no know yourself, you go lost too (Ja Ara é, Ja Ara é)
If you get the money, you be bros, you (Ja Ara é, Ja Ara é)
Omo nobody holy no apostles, no (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é)

[Verse 3]
Your body go rest o (Kuro nbe)
Papa tell pikin o (Eh, eh)
Your body go rest o (Sukuru ge ge ge)
Your body go rest o (Eh)
Your tongue go confess o (Sonu)
Your head did go correct o
You no go forget o
Shey, you get the concept
Dem go tell you
Watch out when you go
Watch out pon de road
Watch out for dem hyenas
Watch out when you go
Watch out pon de road
Watch out
Dem go tell you
Watch out when you go
Watch out pon de road
Watch out for dem hyenas
Watch out when you go
Watch out pon de road
Watch out

[Outro]
(Ehe) Ko juba, ko juba
(Ehe) Ko juba, ko juba
(Ah) Ko juba, ko juba
(Ehe) Ko juba, ko juba
(Ah) Ko juba, ko juba

Traduction Française “Burna Boy – JA ARA E”

[Intro]
(Eheeeeeeeeeeeeeeeee)
Apprécie, apprécie
(Eheeeeeeeeeeeeeeeee)
Apprécie, apprécie
(Ahhhhhhhhhhhhhhh)
Apprécie, apprécie
(Eheeeeeeeeeeeeeee, ahhhhhhhhhhhhh)

[Couplet 1]
Ton corps se reposera o
Père a dit à son enfant
Ton corps se reposera o
Ton corps se reposera o
Ta langue va t’avouer
Ta tête corrigera o
Tu n’oublieras pas
Donc, tu as le concept

[Refrain]
Ils n’ont pas à t le dire deux fois (ja ara, ja ara)
Tu vas apprendre ta propre leçon (ja ara, ja ara)
Tout le monde continue de chercher (ja ara, ja ara)
Pour des bénédictions miraculeuses (ja ara, ja ara, ja ara)
Tu t’incline pour Lagos oh (ja ara)
Si tu ne tu connaissais pas, tu perds oh (ja ara, ja ara)
Si tu obtiens de l’argent, soyez des frères oh (ja ara, ja ara)
Omo personne saint pas apôtre (ja ara, ja ara)

[Couplet 2]
Ton corps se reposera oh (kuro nbe)
Père a dit à son enfant (eh, eh)
Ton corps se reposera o
Ton corps se reposera o
Ta langue va t’avouer
Ta tête corrigera o
Tu n’oublieras pas o
Donc, tu as le concept

Je vais te dire
Attention quand tu pars
Méfie-toi de la route
Attention à ces [?]
Attention quand tu pars
Méfie-toi de la route
Fais attention

Regardez autour de toi dans tous les endroits où tu vas
Tiens bon et reste solide comme Ogun
Surveille tes arrières et fais ce que tu étais censé faire
Prends soin de ta famille et de tes proches

[Refrain]
Ils n’ont pas à te le dire deux fois (ja ara, ja ara)
Tu vas apprendre ta propre leçon (ja ara, ja ara)
Tout le monde continue de chercher (ja ara, ja ara)
Pour des bénédictions miraculeuses (ja ara, ja ara, ja ara)
Tu t’incline pour Lagos oh (ja ara)
Si tu ne te connaissais pas, tu te perdras oh (ja ara, ja ara)
Si tu as de l’argent, soyez des frères oh (ja ara, ja ara)
Omo personne saint pas apôtre (ja ara, ja ara, ja ara)

Ton corps se reposera oh (kuro nbe)
Père a dit à son enfant
Ton corps se reposera o
Ton corps se reposera o
Ta langue va t’avouer
Ta tête corrigera o
Tu n’oublieras pas o
Hé, tu as le concept

Je vais te dire
Attention quand tu pars
Méfie-toi de la route
Attention à ces [?]
Attention quand tu pars
Méfie-toi de la route
Fais attention

Je vais te dire
Attention quand tu pars
Méfie-toi de la route
Attention à ces [?]
Attention quand tu pars
Méfie-toi de la route
Fais attention

[Outro]
(Eheeeeeeeeeeeeeeeee)
Apprécie, apprécie
(Eheeeeeeeeeeeeeeeee)
Apprécie, apprécie
(Ahhhhhhhhhhhhhhh)
Apprécie, apprécie
(Eheeeeeeeeeeeeeee, ahhhhhhhhhhhhh)

PARTAGER